[Intro] I wake up this morning. I wake up this morning. I wake up this morning. Hey this morning hey.
[Verse 1] I woke up this morning with a smile on my face. See this smile mein, I no wan erase. Everybody see me, dem say I dey craze. But dem no know say true-true I don craze. The previous night mayn, I know what I faced. Every technically wey she give me I laze. Even call on me wey she give me I craze. O’boy see sweetie, this one na face to face.
[Chorus x2] Madam, you must to cure my craze. Madam, if you want me and you we go race. Madam, can I take you back home to my base.
Madam, so me and you just go dey play.
[Verse 2] You see this girl, you put a smile on my face. Na wetin wey you do me, see me I dey shakee. I say I want you pass national cake. Abi, you no know say na true-true, no be fake. I dey Jones, Sine Jones like say I dey craze. My personality dem say na psychiatric. You hold my remote and when you pause me I dey stay. You go cure my craze, I say today na today.
[Repeat chorus] Story-story, girl I say your time don reach. Story-story,
the point wey be say this your opko go finish. Cos the move wey you move dey make my body to dey move. Girl I no know wetin and wetin wey you dey do you got me on a cruise on a very high craze. You dey show yourself everytime and place. The captian of my team, my palyer of the day. You go cure my craze,
I say today na today.
[Repeat chorus]
[Bridge] Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh. I say na wetin you do me oh-oh, oh-oh. Wey dey make me dey off and craze for you like this. Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh. Baby my head dey turn around, around. Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh. E dey do me like say if you leave me I go die hey-ey.
[Chorus till fade]
Другие названия этого текста
Frank D' Nero - Cure my craze (1)
Frank D' Nero - Cure my craze (кизомба) (1)
Frank D' Nero - Cure my craze латина (0)
Frank D' Nero - Cure my craze [kizomba, best] (0)
Frank D' Nero - Cure my craze ( Kizomba ) ( by EXCLUSIVE ). (0)
Frank D'Nero - Cure My Craze [Kizomba, Zouk] (0)
Frank D' Nero - Cure my craze |dancehall/fitfamily| (0)
Frank D' Nero - Cure my craze | eee kz (0)
4-3 Frank D' Nero - Cure my craze (кизомба) (0)
Frank D' Nero - **1**Cure my craze [kizomba, best] (0)
Frank D' Nero - Cure my craze ragga (0)
КИЗОМБА ! - [kizomba, best] (0)
Frank D' Nero ft. Timaya - Cure my craze (0)
Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
Frank D'Nero - Cure my Craze (Video) Go To http://www.iROKING.com for FREE Nigerian Music Buy this track on iTunes (Cure My ...
Frank D'Nero - Cure My Craze Ft. Timaya ... Go To http://www.iROKING.com for FREE Nigerian Music Buy this track on iTunes (Cure My ...
Kizomba Albir & Sara. Frank D'Nero - Cure my ... Kizomba workshop by Albir & Sara at the Brasazouk dance studio in Amsterdam.
cure my craze cure my craze. Tonye Ibiama ... Me and my husband love this song so much, thank you Frank ...